Prince Thompson Iyamu Instagram – INCREDIBLE. My people, sorry ooh normally I get something to talk about, but this one, I no go even fit say “Pim” for this one, l no fit scream 🙀 I no fit even shout out OMG 😱 (chinekem ehh) because this one pass me in-fact no comment abeg. I leave this one for Una, in-fact I dash Una sef make Una take.
This page does not support violence 🔫 👊🏽 | Posted on 14/Jan/2024 20:23:22