Prince Thompson Iyamu Instagram – 😂 Who dares to wrestle a Lion? (PIDGIN) “ My people, wey all those boys wey like to dey beat their chest I get mind I get mind nothing dey happen,” well, something dey happen for here ooh, I get something for una, Oga Lion 🦁 dey here too dey beat chest dey wait for una to come test power to know who get mind pass 😆😆😆
That being said, the Lion 🦁 is young and playing the fighting game, it probably grew up with the dude who must be the owner. Trust me, if that King 👑 of the Jungle was a grown male, the story would have been different by now, because there is a saying that I always tell deaf ear 👂 people who claim to be stubborn, and it goes like this, “When you are dancing with the crocodile 🐊 don’t wait for the music 🎶 to stop.”
This Page does not support violence 👊🏽 🔫 stay blessed and stay | Posted on 16/Feb/2024 23:25:51