Prince Thompson Iyamu

Prince Thompson Iyamu Instagram – My people Una see am, the young shall surely grow. Wey all the Alaye boys wey Sabi break bottle dey pump chest “I get mind, I get mind”, you get mind reach this two small pikins? Abeg clear road make this two warriors waka pass ojare.😂😂.

This Page does not support violence. | Posted on 07/Nov/2023 17:53:14

Prince Thompson Iyamu

Check out the latest gallery of Prince Thompson Iyamu